Resources

Explore our downloadable resources, guides, and materials.

Call for Proposals

decolonize! 2024 Call for Proposals

CFIR dey invite black pikin and dia youth activists to apply for the second funding for dia decolonize! This funding way dey focus on colonialism, and anti-Blackness way dey affect dia betta wan as pikin and youth for everi where Di decolonize! money dey invite Black youth dem from Caribbean, Kenya and Nigeria way day use art dey create and help dey sustain change for all our area.