decolonize! 2024 Call for Proposals

CFIR dey invite black pikin and dia youth activists to apply for the second funding for dia decolonize! This funding way dey focus on colonialism, and anti-Blackness way dey affect dia betta wan as pikin and youth for everi where

Di decolonize! money dey invite Black youth dem from Caribbean, Kenya and Nigeria way day use art dey create and help dey sustain change for all our area.

Make una come submit- video version

Make una come submit- short document version

decolonize! short form Nigerian pidgin

Dis document na short summary of di decolonize! Call for submit and get the information for the pikin and youth wey meet up fit apply.

Note say: Dis application dey available for English, Haitian Kreyol, Kiswahili, Spanish and Nigerian Pidgin and If you get option to apply through writing, video or audio format.

Apply Now